“Run” is an uplifting track that encourages listeners to chase their dreams. Monaky’s vibrant vocals and catchy beats create an energetic vibe that makes you want to move. The lyrics inspire confidence and a sense of purpose, reminding us that it’s okay to take risks. With its lively production, “Run” is perfect for those moments when you need a boost. This song serves as a motivating end to the EP, Zaza Fest.
I don march am march am march am beat traffic
Red light on my rear view I can see siren
I no get license
I no follow protocol
And I carry Canada, Agatha
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
Comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Keke nape
I say comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Okada man
Fresh mint Dey for pocket
Stop n searching no fit finish
Better make bumper scratch for agro squad to hold me
Eyes no clear
Backwood wraps
Canister
Balloon Dior
No papers
I come soft
IPhone max
24k
Banny Dey
Wham!
I too cast for checkers
If I park na penance
E too clear na bank draft
Not today I enhance
Me sef come ready ready ready ready ready ready ready ready ready ready
Me sef come ready ready ready ready ready ready ready ready ready ready
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
Comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Keke nape
I say comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Okada man
Uploaded by: Blessing • Upload date: 12/11/2025
More Songs by Monaky
Burning Bu...
Monaky, Lil Kes...
