“Thank God” is a heartfelt, gratitude-driven song that blends Omawumi’s soulful vocals with spiritually uplifting Afro-R&B and Afrobeats production. The song sees her reflect on life’s journey and divine guidance, repeatedly returning to the theme of giving thanks no matter the circumstance, a message that feels both personal and universal.
[Intro]
Omawumi
Ye!
[Verse 1]
I no dey like to forget, or make e enter my head
I just dey dey reflect on how things dey connect
Cause if I play my cassette, you go see why e set
God's time is the best, no time for regret
[PreChorus]
Because as I dey so
Oluwa give me the grace o
Oil from heaven dey pour on top my head
Because as I dey so
Sometimes I follow dey crase o
But oil from heaven dey pour on top my head
[Chorus]
Weda you're in trouble, weda you dey bubble
Thank God, na to thank God
Weda na mistake o, weda e no make o
Na to thank God, thank God
Na to thank God, thank God
Thank God, thank God
[Verse 2]
Since I was born and now I am getting old
Oil for my head, better, better, best
If you no like, make you comot
Baba God e do what you cannot
Even if them try to dey try, them still no go find anything wey go pull me behind
[PreChorus]
Because as I dey so
Oluwa dey for my case o
Oil from heaven dey pour on top my head
Because as I dey so
Sometimes I follow dey crase o
But oil from heaven dey pour on top my head
[Chorus]
Weda you're in trouble, weda you dey bubble
Thank God, na to thank God
Weda na mistake o, weda e no make o
Na to thank God, thank God
Weda you're in trouble, weda you dey bubble
Thank God, na to thank God
Weda na mistake o, weda e no make o
Na to thank God, thank God
[Outro]
Hmm na to thank God
Thank God
Uploaded by: Enobong • Upload date: 12/15/2025
