“Carry Your Matter,” is a fun, danceable track cooked up by “Ice Prince” and “Hyzah.” The two artistes pledge to carry their unseen lovers on their head and fulfil every desire of their heart. The track begins with a catchy chorus and an upbeat tempo and maintains the flow till its climax.

Paripa ehhh
Paripa ahhhh (2x)
Ostylo, Pass me the banger
Chorus:
Girl I carry your matter for my head
You no fit make a man rest
Nobody fit to contest
Na you dey make a man blessed
Girl I carry your matter for my head
You no fit make a man rest
Nobody fit to contest
Na you dey make a man blessed
Girl I no go leave if you
Comot (6x)
Girl I still dey knock for
Your door (6x)
Girl I no go leave if you
Comot (6x)
Girl I still dey knock for
Your door (2x)
Girl I no go lie you dey on top, on top
She wan a bad man
She wan a gangsta
She want a guy like me
She love my style eh
And she got me irate
Shawty got me high like weed
Too flyyy, she wanna drive by like queen
We do it private, fly you on a private
You know my swag complete
Pretty na your birthday
TikTok, send me location
Linkup
You know your body really tempting to touch
I like your style, girl
Sey you never rush
Shey na your birthday
TikTok, send me location
Linkup
You know your body really tempting to touch
I like your style, girl
Sey you never rush
Girl I no go leave if you
Comot (6x)
Girl I still dey knock for
Your door (6x)
Girl I no go leave if you
Comot (6x)
Girl I still dey knock for
Your door (2x)
Girl I no go lie you are on top, on top
Other girls wan follow me but na only you charm me
I am loving you truly
And you no dey buga me
oh ah ahhh
Girl you no sey your loving fit to make a man adopt a lie
Baby girl make you give me sign
Sey nobody to dey between us
oh no
no go dey use me dey yappa
So tell me wetin dey your mind
Anything you wan, girl, I go buy
Sey nobody to dey between us
oh no
no go dey use me dey yappa
So tell me wetin dey your mind
Anything you wan, girl, I go buy
Chorus:
Girl I carry your matter for my head
You no fit make a man rest
Nobody fit to contest
Na you dey make a man blessed
Girl I carry your matter for my head
You no fit make a man rest
Nobody fit to contest
Na you dey make a man blessed
Girl I no go leave if you
Comot (6x)
Girl I still dey knock for
Your door (6x)
Girl I no go leave if you
Comot (6x)
Girl I still dey knock for
Your door (2x)
Girl I no go lie you are on top, on top
You're number one and na for sure
ohhhhh
ohhhoo
Ostylo, Pass me the banger
Uploaded by: Itoro • Upload date: 10/21/2025
More Songs by Ice Prince
So Profess...
Ice Prince, Ayo...
Woman of V...
Ice Prince, Aje...
Calculate
Ice Prince, Bla...
Olowo
Ice Prince, Dwi...
Bank Alert
Ice Prince, Ski...
Accidental...
Ice Prince, Sey...
Seke
Ice Prince, Tml...