Mohbad takes a daring turn with “Father Abraham” from his Light EP, leaving the party atmosphere behind and diving headfirst into a darker, more poignant narrative. The title itself is a desperate prayer, calling on Father Abraham to come down and fix what’s broken. He speaks on corruption, families are falling apart with fathers hurting their own daughters, and educated young people are still stuck in poverty with no way out.
“Father Abraham” makes it clear that sometimes music must challenge the chaos instead of merely celebrating it.
See lyrics
[Chorus]
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Asset dey worry some
Come down
This life no balance again
Come down
[Post-Chorus]
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana
[Verse]
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumiIro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete
[Chorus]
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale
Come down
[Outro]
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana
Uploaded by: Ene • Upload date: 1/21/2026