“Ice Prince,” returns with a brand new track titled “Loke,” a perfect addition to your Playlist. With its infectious beats and catchy lyrics, it is without doubt a fan favorite. “Loke” showcases “Ice Prince’s” well-known versatility, and the vocal contribution from the talented superstars, “Bella Shmurda” and “Tml Vibez” add an extra layer of depth, making it even more memorable.
[Intro]
I've taken my dosage
I’m still loading…
I’m good, I’m fine, I’m good like that.
[Verse 1]
Many don come, many don go,
Many don blow, many no show.
Many still dey wey dey fumble,
I beg you calm down, make you humble.
If no be God for my life,
I for never blow, my guy.
If no be Jah, only Jah
I for don tire wahlai,
No be lie, my guy.
[Hook]
Loke! A wan mi loke, baba
Loke! A wan mi loke, baba.
Loke! A wan mi loke, baba.
Loke! A wan mi loke, baba.
Loke! A wan mi loke, baba.
Loke! A wan mi loke, baba
A wan mi loke-loke,
A wan mi loke-loke.
[Verse 2]
Money matter kan mi sho (sho!)
So I go pass wey I dey now
Some dey dey find me la sho,
Some dey dey talk sey I gat
Full fire, a mi sho (sho!)
’Ka m ni sho la ko wa
A bo li yo kilowatt,
Ba mi ki, ba mi ma lo fa
Anytime we show, it’s a shut down,
’Girls dem dey the vibe, along.
See dem dey try, ma mi lo wa,
Bobo Bobo… close to God.
Me a badman from way back,
Man drop tunes then playback.
Girl dem a twist and lay back,
Flexing in Benz, that Maybach.
You see my guys dem rich-rich (rich-rich!),
Now when we dey talk, like big fish (big fish!).
I come through so fly,
Girl put ice on wish list.
Many men try to copy the flex,
So they put ice all over the neck.
Been there, done that, I say Jah bless,
So come rain, come shine, still cutting the cheques.
Bless.
Bless.
[Outro]
[Hook]
Loke! A wan mi loke, baba
Loke! A wan mi loke, baba
Loke! A wan mi loke, baba
Loke! A wan mi loke, baba
Loke! A wan mi loke, yaya
Loke! A wan mi loke, yaya
A wan mi loke-loke
A wan mi loke-loke
Uploaded by: Itoro • Upload date: 10/24/2025
More Songs by Ice Prince
Tatabara
Ice Prince, Ska...
Feel Good
Ice Prince, Phy...
Feel Good ...
Ice Prince, M.I...
Elegushi
Ice Prince, Jou...
Mutunmina
Ice Prince, Rub...
