“Anita” is the fourth track on the album and features an Afropop romance style. The song is a vibrant, mid-tempo love tune where Victony uses his smooth vocals to express his deep fascination and desire for a specific woman, Anita. While it doesn’t advance the Stubborn album’s central themes of resilience, it serves as a pure, catchy display of Victony’s commercial appeal and his talent for crafting infectious love songs.
[Intro]
Ooh
Oh, yeah, yeah, oh
Ayy
[Verse 1]
Girl for your informat'
I no fit mercy for any person, wey go try mess with my mercy, on (Yeah, yeah oh)
Hey, no be Instagram challenge oh
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy
Seriously ooh, oh-oh
Seriously ooh, oh-oh
E dey touch me ooh, oh
E dey touch me ooh, oh-oh
Hm, ah-ah
[Chorus]
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to еat Anita cake, ooh
[Verse 2]
Hey
Girl, your booty get mind on е own
Bum-bum wey dey eye my pocket
Dey do me like Angéli' 'Jo
Wetin me I dey find na sure bet
I go still kolobi my own
Girl, you know say my money na longest
Fela Kuti, igbo no long reach, hmm
Excellent baby, oh
Fe fe ne baby, oh
Fe fe ne me
Ihe mna cho
Wetin Iheanacho dey find outside your domot?
Seriously oh, seriously
Ooh, yeah, ooh
[Chorus]
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/3/2025
More Songs by Victony
Soweto (Re...
Victony, Omah L...
Soweto (Sp...
Victony, Don To...
