The track “African Giant” is Burna Boy’s powerful statement of purpose and the definitive opening to his Grammy-nominated 2019 album. The song is not just a title but a direct response to a pivotal moment in Burna Boy’s career and his infamous public frustration with the Coachella Music Festival organizers, who placed his name in small fonts on the 2019 line-up poster. He took to social media, declaring, “I am an African Giant and will not be reduced to a small font.”
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get e person ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo
See nobody do it better' better than me
Can't nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o
Nothing you can do
Because god no give you
More than you can handle
Na so dem mama go bella
'Ebelebe lo'
Na so dem papa go hala
'Ebelebe oo'
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many' many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
E no get e person ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo
Uploaded by: Precious • Upload date: 11/4/2025
More Songs by Burna Boy
Show &...
Burna Boy, Futu...
Different
...
Another St...
Burna Boy, M.an...
Secret
Burna Boy, Jere...
