His solo track, “WhatsApp,” sees Seyi Vibez reflecting on the dynamics of modern relationships and life conducted through instant messaging. It captures the reality of waiting for texts, sending voice notes, and the constant connection (or disconnection) the app represents. It’s a rhythmic, contemporary song that shows how much of our emotional lives now play out on that chat screen. It’s relatable digital-age poetry.
"WhatsApp"
Who be that guy wey dey text you
I no dey check your WhatsApp
That's not my thing baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Aiya Sara wale
Ara mi ti wa lana
Aiya you high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jekin wole ma ka tan le
You must give me accolade
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down
Who be that girl wey dey text you
I don't like bullshit
I don't like nonsense
I don't like sharing
Oya come wha you say
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you're not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros
(With my bros)
Tell me say you no get hoes
But I smell them with my nose
(With my nose)
I no like relationship
Wey go keep me on my toes
(On my toes)
Are you gonna make me sweat
Or show me love instead
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down
Uploaded by: Abigail • Upload date: 11/4/2025
