“Shine” is the feel-good, aspirational highlight of the mixtape, featuring Nerryckole. It’s a rhythmic, joyful declaration of overcoming darkness and stepping into the spotlight. Picture them smiling, saying the tough times are over, and now it’s their moment to truly prosper and be seen. The track is highly uplifting and carries a strong message of self-belief and destiny. Feeling inspired to achieve your goals? Let me know, and I can suggest the next track.
"Shine"
La la la la la
La la la la la la la
La la la la la la la
I will shine for real
I will make it for real
La la la la
I wake up in the morning
Nerryckole were the money
My mama pray for me
Say I will shine for sure
Sey you be the one wey want stop my shine
God don promise me
I will shine for real
I remember when I don't know my way
But now I am on my way
Oju rito koto sepin... oga
Ese tiri koto dipeta... oga
Ori to lugi Lu ope tio tuka
Modupe moti goke odo
Kafara to ja Han han
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
(I love you)
I no go fit dey queue
Ishe olorun oole tuu
I get TIQ and I use my IQ
I no want be like you
Put yourself in my shoes
I make them shine their shoes
I make them go back school
My face show and my shoe shine
E sa say Zule zuu
Shordy whine for me
Baby whine for me
My family my blessings
This is reality
You might be lucky
But this life funny
Aun jaiye foreign
And my baby for real
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
La la la la la la la...
Uploaded by: Abigail • Upload date: 11/4/2025
