“Intro” is the opening track on Timaya’s 2007 debut album, True Story, which famously introduced the artist to the Nigerian and African music scene. The song’s lyrics include the lines “Dem call me Timaya, just because I’m getting higher, make una leave me alone,” and it serves as a powerful introduction to his signature style of music. The song’s release helped establish him as a major figure in the music industry, alongside other hits from the same album like “Dem Mama”.
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
Everybody call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
Yo brothers and sisters
No time for anybody ooh even those time dey sef
No space if space wan dey men
No chance what of chance wan come dey men
No vacancy my brother you know
My name na Timaya
Hot like fire na true story
True story story
Uploaded by: Enobong • Upload date: 11/5/2025
More Songs by Timaya
Another Ma...
Timaya, Dem Mam...
E No Easy
Timaya, Dem Mam...
