New Born Fela is an ambitious statement where Bella Shmurda essentially declares himself a modern-day successor to the legendary Fela Anikulapo-Kuti. The song is a confident mix of conscious lyrics and a nod to the Afrobeats legend’s storytelling, suggesting Bella is ready to carry on a similar legacy with his own unique street-pop style. It’s an announcement that he’s still here, alive, and ready to speak for the people. Why not dive into the bold declaration of the album and listen to New Born Fela?
"New Born Fela"
Used to the good life
I never pray for the bad times
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don't mention
I just wanna love you intentional
(love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
(love you exceptional)
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait see my journey long
Make the money full pass Bourdillon
I no girls wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit buy you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don't matter
I be naija don dada
Baby sho wapa, emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l'osun
Kosewu na me go ball you
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait see my journey long
Make the money full pass Bourdillon
I no girls wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit buy you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don't matter
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don't make me your enemy
Many things I see, life koma easy
Uploaded by: Ene • Upload date: 11/6/2025
More Songs by Bella Shmurda
Alafia
Simi, Bella Shm...
Skit
Reekado Banks, ...
Louder
Blaqbonez, Ayo ...
Loke
Ice Prince, Cho...
PARIWO
Mohbad, Bella S...
Okwaraji (...
Blaqbonez, Bell...
Al-Jannah
Kizz Daniel, Be...
Body Riddi...
Runtown, Darkov...
Polongo
Zlatan, Bella S...
