Holy Jah is a powerful expression of gratitude and spiritual dependence, maintaining the reflective mood set by the title track. The song features a more laid-back, reggae-infused rhythm with subtle acoustic elements, which creates a devotional atmosphere; check out the official lyric video for the full experience.
"Holy Jah"
Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya
Ah-ya-ya, fine fine, Bella, aya
Aya
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
(Whoa-whoa-whoa)
Cool my body pelu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu re follow me sa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina re cover me, ah
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy
Dem go whine you, no panic
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Go shawty-shawty, go loco-loco
Dance to the gbedu, porogodo
Wetin you dey find for Sokoto
Ọmọ, e fit dey your sokoto
Issa lonely road, many don lose hope
Person no fit know
When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
Cool my body pelu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu re follow me sa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina re cover me, ah
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Uploaded by: Ene • Upload date: 11/7/2025
More Songs by Bella Shmurda
Alafia
Simi, Bella Shm...
Skit
Reekado Banks, ...
Louder
Blaqbonez, Ayo ...
Loke
Ice Prince, Cho...
PARIWO
Mohbad, Bella S...
Okwaraji (...
Blaqbonez, Bell...
Al-Jannah
Kizz Daniel, Be...
Body Riddi...
Runtown, Darkov...
Polongo
Zlatan, Bella S...
