Burna Boy’s “28 Grams” feels raw, honest, and unfiltered, just like a page torn straight out of his life. It’s Burna reflecting on his past, his choices, and the moments that shaped him into who he is today. There’s no sugarcoating here; the lyrics are real and heavy, but the delivery is smooth, confident, and deeply human. You can hear both the pain and pride in his voice and the sound of someone who’s lived, learned, and evolved.
[Intro]
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)
[Verse 1]
Twenty-eight gram, one oz, me have, nínú yara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p'ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe
[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), mеdicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love thе (Ganja), ah
[Verse 2]
Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe
[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
[Outro]
What is that stench?
Uploaded by: Precious • Upload date: 11/10/2025
