“False Accusations” is a fitting title for “Afroselecta-BBK,” “ODUMODUBLVCK,” & “C*m*g’s” recent song. From the verses, it seems as though the artistes might have been the victims of a false story, probably surrounding a lady, and are desperate to wash themselves off the silly mess that is seeking to hurt their reputation.
Wetin she talk?
False accusation.
Wetin she cap?
Yeah.
[Intro / Pre-Hook]
Sheybi dey want make I die, Sheybi dey want make I go.
Sheybi been dey want make I kpai, Sheybi dey want make I kpose.
Wetin she tell you na lie, wetin she talk all na lie.
How we go clear our name, how we go put her to shame o?
[Hook]
How you gon get in my way? Please don't get in my way, oh no.
How you gon get in my way? Please don't get in my way, oh no.
How you gon get in my way? Don't try to get in my way, oh no.
How you gon get in my way? Please stay on your lane, oh no.
Gang gang, belly three men, that's a gang bang.
Line too fast like bang bang.
What you talkin about on the gram gram? Oya na.
Girl dem far away but dey only bale
Ma le wassup, bale bang bang.
Twenty-one shots for the girl dem, Oya na.
Baby wassup, shea no go show with Laxsy, shea you no go show with Blackie.
Baby let's be a gang bang. Twenty-one shots, give me sixteen strokes, each
I'm a dog, I'm a bitch. I fit take all of una pricks.
Ask them for street, I be a beast on heat, I love to ride it.
Shea you no go come back, shea you no go call me, whyI no go check your status.
Anytime I check your phone, I dey see one prick or two, that's catcus.
Honey dey race me. Odumodublvck, Laxsy and Dammy.
Call the cops, you know I love you, I can't betray you, we need to rob babe.
[Pre-Bridge]
Opuru Opuru when I pull up, pull up, she want meet up, hook up and slide.
In my pick up, pick up, you wan' lick my tin up, she wan' sit-up, sit-up and ride.
Now you want to kill my vibe? Shea you wan ruin my life.
Saying it was real, she thinks say I play, omo this one is worse than bribe.
Hitting me up on the DM, she already got a boyfriend.
I don't have time for nonsense, only want them for the hot sex.
Now the beef don cast fowl yansh don blow, everybody don gbese.
Put myself for problem, brotherly, this one na big disgrace.
[Chorus / Repeat]
Sheybi dey want make I die, Sheybi dey want make I go.
Sheybi been dey want make I kpai, Sheybi dey want make I kpose.
Wetin she tell you na lie, wetin she talk all na lie.
How we go clear our name, how we go put her to shame o?
[Hook]
How you gon get in my way? Please don't get in my way, oh no.
How you gon get in my way? Please don't get in my way, oh no.
How you gon get in my way? Don't try to get in my way, oh no.
How you gon get in my way? Please stay on your lane, oh no.
Gang gang, belly three men, that's a gang bang.
Line too fast like bang bang.
What you talkin about on the gram gram? Oya na.
Girl dem far away but dey only bale
Ma le wassup, bale bang bang.
Twenty-one shots for the girl dem, Oya na.
Come down, why you dey rush? Shawty no fit help her.
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/12/2025
More Songs by Afro-Selecta BBK
THINGZ DEY...
Afro-Selecta BB...
I DON CATC...
Afro-Selecta BB...
Oh Lord
Afro-Selecta BB...
True Accus...
Afro-Selecta BB...
5G (Egungu...
Afro-Selecta BB...
Cheffing
Afro-Selecta BB...
BTC
ODUMODUBLVCK, S...
