“For Here” is a song by Nigerian artist BNXN (formerly Buju) from his 2021 album, Sorry I’m Late. The song is a romantic, feel-good track about making romantic promises and trying to convince a girl of one’s sincerity. The lyrics were inspired by the idea of trying to convince a girl in a place like Lagos, Nigeria, that he would be there for her and give her everything.
[Verse 1]
My girl it's ironic that you're all need
Fejo, ko pami, you know, I'll be there for sure listening to you
Just do what you do, girl I'm watching you
I'm thinking bout what we bout to do
No joking o, we'll take it slow, the way you like it o
Ironic that you're all I need and you know it's true
Baby you go wound person
Shey you know something
See dem no dey tell person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine
You go wound person
Shey you know something
See dem no dey tell person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine
[Chorus]
Na for here?
Shеy you dey whine me for hеre?
Shey na for here, shey na for here
Wey you wan dey whine me for here
Na for here
Shey na for here?
Wey you dey whine me for here?
Say if I here say na for here?
Wey you wan dey whine me for here?
Shey na for here, shey na for here
Shey you dey whine me for here?
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here
[Verse 2]
Oh baby I go sit up o
When it comes to you
You my Juliet o
I'll be your Romeo
Make dem give chance o
When you coming through
Shey dem no see you?
Obirin meta o oo
Zanzibar Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship, from afar
Zanzibar Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship, from afar
[Chorus]
For where?
Shey you dey whine me for here?
If I hear say na for here
You wan dey whine me for here?
Shey na for here shey na for here?
Shey you dey whine me for here?
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here
Shey na for here, shey na for here
Shey you dey whine me for here?
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here
[Outro]
Oh baby I go sit up o
When it comes to you
You my Juliet o
I'll be your Romeo
Make dem give chance o
When you coming through
Shey dem no see you?
Obirin meta o oo
Uploaded by: Enobong • Upload date: 11/12/2025
More Songs by BNXN
Hustle
Reminisce, BNXN...
Birthday
Rexxie, BNXN, M...
Make Sense
Bad Boy Timz, B...
Oil
M.I. Abaga, BNX...
Oshey
Spinall, BNXN, ...
In Jesus N...
BNXN, Soweto Go...
