Aunty Mary by Spinall is a bright, catchy song that leans into a simple, feel-good vibe. Shine TTW brings a sharp attitude, while Darkovibes adds a cool Ghanaian flavour that blends well with the mellow beat. The track flows with easy amapiano touches, soft percussion, and a touch of the Nigerian highlife sound, making it perfect for slow dancing or just vibing. Aunty Mary is a calm, steady record that feels warm, smooth, and very replayable.
[Chorus]
Aunty Mary wey I l see for teli
She say her body be na o gbona fẹli
Mo ti mọti but I see you clearly
She just dey ball like Balotelli
Angele angele, achala ugo my baby o
Ele oh
Calling my phone I pick up on a daily o
Ewe oh
Wetin you dey find you collect my baby o
Lady oh
Find you come house I carry machette o
Eh
[Verse 1]
Rise and fall on top your body o
Riding all night we fit makie baby oh
Nothing consign our neighbor lady oh
After night dey go meet mami ibeji
[Verse 2]
Shi kwɛ ekɛ hã mi daaa
Ekɛɛ esumɔmi kpa kpa
Bianɛɛ mintwalɛ ewoo nor
Cos of ma Kia sonata
Hey hey
For your bunda
Your bunda give me life
Mɛni sane nɔɔ ni ey
Mɛni nɔɔ ni ey
I nor go kiss and tell
I go do you well
What’s make I talk you to make you my girl
Mi sumɔ bo tsɔ
[Chorus]
Aunty Mary wey I l see for teli
She say her body be na o gbona fẹli
Mo ti mọti but I see you clearly
She just dey ball like Balotelli
Angele angele, achala ugo my baby o
Ele oh
Calling my phone I pick up on a daily o
Ewe oh
Wetin you dey find you collect my baby o
Lady oh
Find you come house I carry machette o
Ewe oh
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/21/2025
More Songs by Spinall
Bites The ...
Simi, Adekunle ...
No Forget
Adekunle Gold, ...
