Spinall’s Energy featuring Bella Shmurda and Minz feels like a party soundtrack delivered over a smooth, driving beat. The song is built on a commanding, easy rhythm, with Minz and Bella Shmurda trading lines about living freely and chasing good vibes. Spinall designed the production to be clean and absolutely irresistible. Energy is a highlight moment on the Grace album.
Intro:
Top Boy
Chorus:
Tell me what it is baby, Tell me what it is baby
Tell me what it is
Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby
Not gonna cheat
Wetin I see baby
Wetin I see for body o
Wetin I seek omo wetin I-
[Verse 1: Minz]
No do o
I been waiting on you for long
Where Ifeoma
All the things that I do for love
Don dey normal (eh)
Na you get e comma
Make man feel like e don waste im time
I still dey normal
Anytime you need me make you call my line
[Pre-Chorus: Minz]
Anytime I wanna roll na, roll na
Girl you all up in my head na, head na
Think I'm loosing control na, -trol na
Anytime I see your face na, face na
Say you ride up my wave like tsunami
Nothing you dey do wey dey bother me
Me go fit to pa da-, pa danu
[Chorus: Minz]
Tell me what it is baby, Tell me what it is baby
Tell me what it is
Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby
Not gonna cheat
Wetin I see baby
Wetin I see for body o
Wetin I seek omo wetin I-
[Verse 2: Bella Shmurda]
Ah
O baby o'n ja mi laya (ja mi laya)
Ma gun ladder, Ma ja wire (ma ja wire)
O baby o'n ja mi laya (I'm ja mi laya)
For your matter ma ka pata ah (ma ka pata)
Baby don't you ever listen to what they say
Don't you ever hear Fayose
For you I take the pain
To you I give the cane
[Pre-Chorus: Minz]
Anytime I wanna roll na, roll na
Girl you all up in my head na, head na
Think I'm loosing control na, -trol na
Anytime I see your face na, face na
Say you ride up my wave like tsunami
Nothing you dey do wey dey bother me
Me go fit to pa da-, pa danu
[Chorus: Minz]
Tell me what it is baby, Tell me what it is baby
Tell me what it is
Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby
Not gonna cheat
Wetin I see baby
Wetin I see for body o
Wetin I seek omo wetin I-
[Chorus: Minz & Bella Shmurda]
Tell me what it is baby, Tell me what it is baby
Tell me what it is
Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby
Not gonna cheat
Wetin I see baby
Wetin I see for body o
Wetin I seek omo wetin I seek o eh
Outro:
Top Boy
Top
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/26/2025
More Songs by Spinall
Tight
Reminisce, Kayo...
Why
Reminisce, Oxla...
Olu Mainta...
Reminisce, Powp...
Shina Pete...
Reminisce, Mohb...
E.N.K.R (R...
Reminisce, Ycee...
