Monaky pours out affection on “Favourite Gurl,” delivering a charming and dedicated love letter set to a vibrant Afrobeat rhythm. The song is pure sweet-talk, with Monaky making it clear that his special lady is the only one who matters. The production is bright and airy, making the track sound perfect for a sunny day. This song is incredibly catchy and one of the most heartwarming moments on Candor. If you need a feel-good jam, play “Favourite Gurl” for your favorite person.
[Intro]
Hmm, ah, hm
[Verse 1]
Agaracha must come back
I dey knack am loud pass agogo
The thing come dey make her dey yenk uh
Umu nwanyi break, enter my cabal
Them say I don use methelatum
I put through a call to apostle
Come amalgamate, 'cause friends and family don gather
E be like wahala something, hm, eh
Really, been balling like Victor una no see me
Gave her gold sing her Adekunle
Na clear eye no be juju
Ghen, ghen, ghen, ghen, ghеn, ghen
Gbedu don happen, Jollof don go round
E don go ghеn, ghen, ghen, ghen, ghen, ghen
[Chorus]
If na because of Awele
I no dey play with that kele
I just want make we dey relate
Abeg, nwanyi chere
If na because of Awele
I no fit play with that kele
I just want make we dey relate
Eh, nwanyi chere (Eh, nwanyi chere)
[Verse 2]
Baddie wey dey cause trouble for stock jeans
Banger for denim, slim fit or baggy
Hot and smoky pass St. Morris
Red flag no mean say turkey dey toxic
But guyman different from papa guy
You know say we too like style
But garri no need to advertise
80 freaky, 20 gbasky all for my eyes only
[Chorus]
If na because of Awele
I no dey play with that kele
I just want make we dey relate
Abeg, nwanyi chere
If na because of Awele
I no fit play with that kele
I just want make we dey relate
Eh, nwanyi chere (Eh, nwanyi chere)
[Outro]
Lovely, lovely, lovely, rhythm
Uploaded by: Blessing • Upload date: 12/1/2025
