“Abeg Na” is just plain fun. Harrysong mixes jokes and real talk as he asks for a little break from life’s ups and downs. He wants his luck to change, and he’s not afraid to show it.
The beat is super catchy, with a mix of Afrobeat and highlife that makes you want to dance. Underneath the playful vibe, he’s talking about something everyone gets: the hope for better days and a little help along the way.
See lyrics
See me no ye
Alter plate, harrisong
I love you I love you baby
Abeg na... Abeg na
Olivia tell me say they don't do the things wey dey pain me
Nosa tell me say they don do that same thing wey hurt me
Am coming to your arms right now
Am calling your phone baby
When I knock your door, kor kor kor open ()
Abeg na ...open ooo
Abeg na ...open. baby oooo
Abeg na open, open
If them tell u say me I no love u them dey lie
If they tell u say I no go ever need u them don lie o
Cos na same story wey Jennifer tell her boyfriend,
make her boyfriend come dey fight her best friend oh ha
I dey ur door open
I dey your door kor kor kor open
Choros
Abeg na...
Oya Oya come discipline me, come discipline me
Come punish me, come punish me
Oh, but no deprive me of your love
Most especially your jollof wey dey hold me
Enough is enough baby
I can't take this no more. Oh oh
I dey ur door kor kor kor open
Uploaded by: ifesonye • Upload date: 12/2/2025