“I DON CATCH YOU (IDCY)” is a track by “Afroselecta-BBK,” “ODUMODUBLVCK” and “C*m*g.” In the graphic story they infuse in this rap song, they have someone who has been throwing dirt on their name, cornered. Now, they demand that their subject repeat himself to their face but he has become chicken.
Shebi I don catch them, shebi I don...
Shebi I don catch you!
F**kin with all of my homeboys too,
Now you dey run mouth, before before you dey talk sey ODUMODU na jonzing fool
ODUMODU na singing jew
Look at the bomb action
Ajagabula no be ajebutter (4x)
Verse 1
Too many cops dey for my zone,
Too many opps capping a lot.
Ticket e cut, for sure.
Follow you enter your credit meter,
You lock all your doors, swallow the keys.
But you no know say I carry Tombulu to match,
Tombulu to step, Tombulu to pray, Tombulu to chileku.
Open door for me, shey e no sure for you?
Talk all your nonsense, talkof the town, I came to own the block.
Korokoro them dey look, I come see say I dey walk dey talk.
Na dem dey run the block, now!
Hook (Repeat)
Shebi I don catch you!
F**kin with all of my homeboys too,
Now you dey run mouth, before before you dey talk sey na lak na jonzing fool
Na dem be singing jew
Look at the bomb action
Verse 2
Man I came through like Donu,
Man I came through like Dekp.
Man I came through like Lexy,
Man I came through like Famous.
Fall out the shotgun, pay up man, just want to be famous.
Man not trying to be dangerous,
Now they wana gain us, now they wanna frame us
Who be you? Omo stinking jew.
Where dey go? You are a jonzin jew.
Place a bet, place a bet in your life
I’m a time, I’m the man whats your vice.
Get a bed-a, get on straight up, phenomenal.
Get a vice, get it right.
Ajagabula no be ajebutter (4x)
Breakdown / Chant
Shebi I don catch you!
You wanna fight with the gang
When you go learn, when you go learn?
When you go learn, when you go set?
When you go pack, when you go fast?
When you go pay?
Shebi I don catch you
Shebi I don catch you!
Outro (Hook Reprise)
You want to go back to what we’ve been through?
We don’t wanna go back, uh-huh.
We don’t wanna go back to what we’ve been through.
We don’t wanna go back, uh-huh.
Hook (Repeat)
Shebi I don catch you!
F**kin with all of my homeboys too,
Now you dey run mouth, before before you dey talk sey ODUMODU na jonzing fool
Say I be singing jew
Look at the bomb action
Ajagabula no be ajebutter (4x)
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/12/2025
More Songs by Afro-Selecta BBK
THINGZ DEY...
Afro-Selecta BB...
False Accu...
Afro-Selecta BB...
Oh Lord
Afro-Selecta BB...
True Accus...
Afro-Selecta BB...
5G (Egungu...
Afro-Selecta BB...
Cheffing
Afro-Selecta BB...
BTC
ODUMODUBLVCK, S...
