In Nzaza, Asake slows things down to reflect on how far he has come. The beat carries that signature Amapiano rhythm but with a gentler tone, giving room for his heartfelt lyrics to shine. He sings about blessings, hard work, and divine grace, turning personal stories into a universal message. Magicsticks’ production adds warmth and depth, making Nzaza one of the album’s most emotional and relatable songs. It’s the sound of gratitude turned into music.
 
        [Intro]
Tune in to the King of Sounds and Blues
[Verse 1]
Ìyanu yẹn shock won bákan bi ti Badboy Timz
Say wetin go be go be
Dem no fit hold me on G
Wọn lé lé, wọn lé lé, wọn lé lé o
From Ojuelegba to Ikate o
I show dem pepper kin to sa n'le o
Because I know my dream, mi o kere o (Kere)
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to Jah
[Pre-Chorus]
Person wey no work o
Tell me how he wan chop, mehn I don't know know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye
Èmi o kere o, èmi o kere
Emi o kеre, so fún ma wo'be o
Ma wo'be o, ma wo ẹni kan-kan
Èmi o kеre o, èmi o kere
Èmi o kere o, so fún ma wo be o
Ma wo be o, ma wo ẹni kan kan
[Chorus]
Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza
Olúwa nzaza
Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (Nza)
Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (Nza)
Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza
[Verse 2]
So many ki lo kan mi
How many me I wan talk?
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa, mo ma kan won o
Èmi l'ọmọ tan ni ko le pa ago o
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Ọmọ, make I focus on my grind oh
[Pre-Chorus]
Person wey no work oh
Tell me how he wan chop, mehn I don't know know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye
Èmi o kere o, èmi o kere
Èmi o kere, so fún ma wo'be o (Ma wo'be o)
Ma wo'be o, ma wo ẹni kan-kan
Èmi o kere o, emi o kere
Èmi o kere o, so fún ma wo be o
Ma wo be o, ma wo ẹni kan-kan
[Chorus]
Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza
Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (Nza, nza, nza o)
Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (Nza, nza o)
Olúwa nzaza
Nzaza (Yea yea)
Olúwa nzaza
Uploaded by: Blessing • Upload date: 10/30/2025

 
                                                       
                                                       
                                                       
                             
                             
                       
                       
                       
                       
                       
                       
                       
                         
                         
                         
                         
                         
                         
                                     
                                     
                                     
                                     
                                    