My Brother serves as the EP’s powerful and deeply heartfelt closing statement, dedicated to Bella Shmurda’s late friend, MohBad. Released shortly after the tragic loss, this track is an unfiltered expression of his intense grief, disbelief, and the struggle to process such a sudden void. It perfectly encapsulates the entire project’s emotional core and purpose. Listen to this touching, final ode right away.
"My Brother"
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
For studio where we dey
When I met you
I saw you recording and I loved you
We like same things
We share same dreams
You go follow smoke cigar when I switch Benson
Aya ya baba gbo adura me o
2020 oju mi ri o
That same year met Imole
Omo ologo omo o wale
Ahhn se ko por ke
Omo ti o gbebe
Won lor shey ote but I don warn them
Ah oya fuck them
I don't really send them
Loju won imole di legend
I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles
Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What's my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
We both do Yahoo
We no get pay
Living like asu
Pepper everyday
Everything we face no be say today
Just like yesterday
Taking pain away
Ahhh when I born one
And you born one
And I lost one
And you tell me it's fine
Brother no time
And I make 1
And you dey there
When I born another one
I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles
Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What's my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Uploaded by: Abigail • Upload date: 11/7/2025
More Songs by Bella Shmurda
Sanity
Bella Shmurda, ...
Turn Me On
Bella Shmurda, ...
Oghene
Bella Shmurda, ...
1999
Bella Shmurda, ...
HBP (Remix...
Llona, Bella Sh...
