No Other is a heartfelt and melodic love song featuring the impressive vocal talent of Victony. The track is a dedication, where Bella Shmurda expresses undivided commitment to a special person, asserting that there is “no other” like them in his life. It’s a smooth, mid-tempo banger perfect for lovers, combining Bella’s street-pop vibe with Victony’s catchy, soulful harmonies to create a very radio-friendly hit. For a dose of genuine affection, you should listen to No Other right away.
"No Other"
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, ayayaya
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, just my mother
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers Dunlop
Even Mia Khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, ayayaya
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, just my mother
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Uploaded by: Ene • Upload date: 11/7/2025
More Songs by Bella Shmurda
Alafia
Simi, Bella Shm...
Skit
Reekado Banks, ...
Louder
Blaqbonez, Ayo ...
Loke
Ice Prince, Cho...
PARIWO
Mohbad, Bella S...
Okwaraji (...
Blaqbonez, Bell...
Al-Jannah
Kizz Daniel, Be...
Body Riddi...
Runtown, Darkov...
Polongo
Zlatan, Bella S...