“Black Man, Black Woman” by Brymo is a song from his 2020 album, Yellow, that looks at the themes of love, strength, ego, and the dynamics between men and women, particularly within an African context. The lyrics reveal a relationship founded on profound loyalty and mutual partnership. It is praised for its solid production and lyrical depth, addressing concepts like feminism and the power struggles within relationships.
This love from the very beginning na taboo
I dey for you, you dey for me like the sun and the earth
And this kind of responsibility, na for few
We carry our matter ah for head
If na the days of our fore forefathers we dey live dem go call us messiah like Amadioha, like Sango and Ọya
But I be Black man
I'll paint the whole town to impress some crazy clown who dey spread hate around
Black man I want the whole town to impress some silly clown wey dey spread hate around
I forget to care for my own
I carry the problem of the world but i no care to solve am for my own
I dey show I dey brag I dey boast
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rules na wetin man go do?
Na to break the rules but for good
And you be black woman you wear your pain like armor
You take your mock and your mockup
You say na man get the fuck up
Black woman
Na you get the whole town to impress some silly clown wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world but you no care to solve am for your own
You dey you dey jolly you dey pose
Uploaded by: Enobong • Upload date: 11/20/2025
More Songs by Brymo
Talk and D...
2Baba (Tuface),...
Time
Brymo, Deborah ...
