“Gambu” by Brymo is a song from the album Yellow about a woman’s unwavering love for a man despite his reputation and imperfections. The song features a haunting, pop-infused melody driven by strings and is praised for its beautiful execution. The song portrays a woman who is deeply in love with a man who has a flawed reputation.
[Verse 1]
Gambu
You dey sing for theives
Gambu
You go sing for me
Pesin wey befriend rat go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu
[Verse 2]
Gambu
Make we no climb on top the hill
Gambu
(?)
Pesin wey befriend thug go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu
(Instrumental Solo)
[Verse 3]
Gambu
You dey sing for crooks
Gambu
You must to sing for me
I no get stolen boots to pay you
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu
Uploaded by: Enobong • Upload date: 11/20/2025
More Songs by Brymo
Talk and D...
2Baba (Tuface),...
Time
Brymo, Deborah ...
