“Oga” by Brymo is a song from his album Theta that reflects on the result of a sexual assault accusation, using the description of a man about to face retribution from a woman who is the “jury, judge, executioner”. The song looks at the themes of pain, trauma, and the cycle of revenge, framed within an unconventional metal rock style for Brymo. It depicts the perpetrator’s cold determination and the consequences he faces, including the trauma of the victim and the possibility of his own downfall.
She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perch
Okay okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay Okay
You no dey taught you well, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today today the cup, e don full
Throw away the tools, dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch days dеm plenty
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain е still fresh, between her legs
Okay okay
He dey talk mumble jumble, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full
(Spoken Words)
Eh! Un un, no no!
She no shoot am again
She drop the um pistol na
She come comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him hears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass
Dey bleed, him hears don go, Oga kuku dey hear word
Uploaded by: Enobong • Upload date: 11/26/2025
More Songs by Brymo
Talk and D...
2Baba (Tuface),...
Time
Brymo, Deborah ...
