Brymo’s song “Tomorrow” is an uplifting track about resilience, hope, and self-empowerment, encouraging listeners to face life’s temporary troubles with optimism. The lyrics emphasize perseverance in the face of challenges, highlighting that problems are not permanent. It also promotes self-reliance, advising listeners to “Get out of your own way” and to overcome both internal and external obstacles to achieve their goals.
All your problems temporary
You go succeed miraculously
Make you no hold back glory, with envy
As I defeat my foes and frenemies
I no go let the bad economy
I go rejoice with friends and families, normally
Make you keep eyes for tomorrow
Fowl wey dey alive go chop corn oh
Reconcile yesterday with today oh
Make you look inside you for way oh
Trouble come and trouble go oh
Solve the problem wey you know oh
Things go fall in place I know
Forward ever just dey go
Get out of your own way
Make you no burn down your own name
Take a small advantage only
For your own sake
Enemy within lonely
It could grow to monster slowly
Make you no tow away your glory
Make you no let dem tell the story
Make you keep eyes for tomorrow
Fowl wey dey alive go chop corn oh
Make you look inside you for way oh
Reconcile yesterday today oh
Wahala come, wahala go oh
E fit to break body and soul oh
Things go fall in place I know
Backward never make we go
Trouble come and trouble go oh
Solve the problem wey you know oh
Things go falls in place I know
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)
Uploaded by: Enobong • Upload date: 11/26/2025
More Songs by Brymo
Talk and D...
2Baba (Tuface),...
Time
Brymo, Deborah ...
