Released in 2015 on the album On a Spaceship, “Rizzla” perfectly encapsulates the high-energy, unapologetic side of Burna Boy’s artistry. It’s a track that moves the listener both literally (to dance) and figuratively (by boosting confidence).
The title itself, “Rizzla,” is the key to the song’s meaning, referring to the popular brand of rolling papers. The lyrics are essentially a declaration of self-confidence and a call to loosen up and enjoy life despite any negativity or “haters.”
See lyrics
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh
Omo Mamarazi lomo yeah
Oshen bubble Oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make I let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti'm bubble
Eh malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Baby I surrender
Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi olegbaro omoge oh
Malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Uploaded by: Precious • Upload date: 10/31/2025