“Way Too Big” isn’t just a song but a soundtrack for victory. This track is where Burna Boy straps on the champion belt and tells the entire planet: I am the standard, and you can’t touch me. This track isn’t for dancing softly. It’s for posturing, conquering, and making your presence known. “Way Too Big” is Burna Boy telling the world to either step aside or get run over. He’s not just tall, he’s a mountain.
I dey tell you my guy
You know my style
E no be childs
Dem no dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Who bad enough, who do it like me
Make una call my cellular (wait)
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight
Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap
(Be fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)
Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I'm on drugs, ti mi o mu ri
But everything them talk still no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan cos I'm unruly
Beat my case cos of hung jury
Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery
Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Because I'm way too big)
(Because I'm way too big)
Na your problem
Say, na your problem
I dey tell you my guy
You know my style
E no be Jazz
Them dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you want to try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Uploaded by: Precious • Upload date: 11/5/2025
