There’s a certain old-school swagger in the air as this track steps clean drums, sharp horns, and that unmistakable streetwise bounce that defined an era. Ika O Da finds D’banj playing the role he knows best: the confident narrator who turns everyday grit into something rhythmic and witty.
Here, he leans into Yoruba expressions to paint a picture of resilience and sharpness, reminding listeners that in a world full of tricks and pressure, one must stay awake, stay smart, and stay moving.
See lyrics
Aaaaaaahh
Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Listen
I don close mouth too much time don reach make i talk
Somethings wey dey happen wey me no like at all
You think say you be god wan try to spoil my work
I sabi wetin dey dem mind because god dey for my side
Why you go get your own come try to take my own
You try to stone my life walahi God go punish you life
Aaaaaaahh
Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Listen
Them think say dem get sense want to kill your life with stress
Enemy of progress, all them think of is themselves
Na when you go when rest, na there dem go wan mess
Na where you go wan eat na there dem go wan shit
Them go dey do like master, for inside dem be monster
Dem go dey do like oba aiye won ko ni da
Aaaaaaahh
Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Aaaaaaahh
Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
Aaaaaaahh
Ebami so fun bobo yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun beybi yen to wa legbe ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da
Uploaded by: Precious • Upload date: 11/17/2025