Since ’04 plays like a personal timestamp, D’banj looks back at where everything started and reminds listeners how long he’s been holding his place in the game.
D’banj employs direct lines to trace his journey from the early days of hustle to becoming a household name. There’s a mix of pride and gratitude in the way he talks about his rise, almost like he’s standing on a balcony looking back at the path he climbed.
See lyrics
I must greet you all specially
Bad boy since 04
I no know if you know
I no care if you notice
I burn up with the O.Gs
Egbe isu ka n'iyan
Light up if you notice
Light up if you know this
Since mo-hits if you know this
Flex if you hold cheese
I dey ball, I dey throw 3s
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Ya'll **** don't know me
Na God grace wey dey
Na God grace wey dey hold me
Fine girls won wa mi
So fun won I'm kalakuta trapping
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
Emi oni le gba o
Does not exist
Aje
Omo ope ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver
They can't see what I see
So they can't know what I know
Say na high coast
Icyyy
Hmm now they know they can't dami duro
Aje
Bangalee ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
Does not exist
I'm d'banj or skibanj as my jamaican friends call me and I must greet you all specially
Uploaded by: Precious • Upload date: 11/18/2025