Yours Truly feels like one of those tracks where D’banj taps into a smoother, more reflective side, teaming up with Phyno to create a blend of confidence, gratitude, and personal storytelling.
There’s a calm pride in the way he delivers his lines, like someone who has worked for everything and now speaks from experience rather than hype. Phyno steps in with his signature Igbo flow, adding depth and a grounded tone that balances the entire track.
Together, they shape Yours Truly into a message-driven record: a nod to growth, reputation, and the people who stayed along the ride.
See lyrics
I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know
Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony (it's harmony)
I owe myself in d ó su mí (ó su mí)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Ọmọ eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my pimple
Make I drink my hennessy, don wick o
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer
Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony
I owe myself in d ó su mí
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Ọmọ eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Dey try me, why me?
Uploaded by: Ene • Upload date: 11/18/2025