Chocolate (Remix) is essentially what happens when you decide to turn a sweet song into a full African party. Released in April 2013, this remix took the original 2012 track and added some of the biggest names in West African rap: Sarkodie, Ice Prince, E.L., and Lynxxx. The lyrics revolve around a central, tasty metaphor, Chocolate. Dr Sid and his squad use it to describe a woman who is sweet, dark-skinned, and addictive.
[Intro: Sarkodie & Dr SID]
Mavin
Uhn, what else
You know what time it is (Wi)
You know say money no be problem (Let's go)
Obidibiponbidi
Eh
Tie
[Verse 1: Sarkodie]
Feeling me flow, feeling me swag, ne me energy
We ne Dr SID, abi you see the chemistry
See the gold on my wrist, okay, hold up, lemme see
Obidi na become a rapper, oh, somebody set me free
Chocolate-y nigga, I dey carry the beats
I get for my riddim, no matter wetin be the case
Ijama se je mije, no feel say me I dey craze
Money no be my issue, so, baby, gimme my space
What else, tell my boy be that
Don Jazzy, your beat, I dey massacre like kebab
Naija, Obidi be their number one demand
I dey rap too much, I for go rehab
Let's go, heh
[Verse 2: Ice Prince]
Yeah, uhn, see
A lot of rumors dey circulate
But I'm a real G, you know how I operate
And how your body move slow when you coordinate
So we can both fly if you cooperate
I be the topic and I hang with the bestest (Uhn)
Got class, I ain't even got Master's (Right)
Them other boys cheaper than Aspen
The way you move your body, I'ma spring you like pasta
[Verse 3: Dr SID]
You're the bomb, girl, and I want to detonate
But you are my woman, that's the way I decorate
Eh, see them dey feeling your figure eight
Bad girl, make you come, make I regulate
Eh, no need to perambulate
In the dark, girl you know you illuminate
When the boys dem a feel, go eliminate
All day, all day, all day long we go (Shh), eh, eh
[Chorus: Dr SID]
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that I'm sweet like a chocolate
Now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that I'm sweet like a chocolate
And I go make you dey modulate
[Post-Chorus: Dr SID, E.L]
Make you dey modulate (Ahn, ahn)
It's true that I'm sweet like a chocolate (Ahn, ahn)
Make you dey modulate; it's true (Ahn, ahn)
It's true that I'm sweet like a chocolate (Ahn, ahn)
Chocolate, true, true, chocolate (Ahn, ahn)
(Yeah) Chocolate, make you dey modulate (Ahn, ahn)
(Dr SID, what up?) True, chocolate, make you chocolate (Ahn, ahn)
It's true that I'm sweet like a chocolate (Ahn, ahn)
[Verse 4: E.L]
I know you love your strawberry and vanilla, hey
And I know you love your honey cream pie
With your chocolate, cherry, and your ginger, hey
My sweet Cinderella
But e be the chocolate e dey give you the fever, hey
But I know say none of them
Dey make you dey kolo the way you licking on your finger (Bars)
E be E to the L on the feature (Let's go)
So tell me what it's gonna be tonight, girl
Don't be shy, baby come and take a bite, girl (Uh-huh, uh-huh)
I bet you never had this feeling in your life, girl (Uh-huh, uh-huh)
Oh na-na-na-na-na-na, oh na-na-na-na-na
So tell me what it's gonna be tonight, girl (Uh-huh, uh-huh)
You know the dapper rapper gonna keep you tight girl (Uh-huh, uh-huh)
And I know you got a chocolate surprise, girl (Yeah)
Oh, na-na-na, na, na-na, na
Come on
I'm a busy man but not today
Baby we can get jiggy, we never stop the play
You know it's crazy when E.L and the doctor dey
You don't know what you go get like a box of chocolate
I'm a busy man but not today
Baby we can get jiggy, we never stop the play
You know it's crazy when E.L and the doctor dey
You don't know what you go get like a box of chocolate
[Chorus: Dr SID & Lynxxx]
Eh, eh, no need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that I'm sweet like a chocolate
Now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate (It's Lynxxx tikwekwe)
It's true that I'm sweet like a chocolate (Chill yo!)
(I dey tell you) And I go make you dey modulate
[Verse 5: Lynxxx]
She wants chocolate with no calories
How about some nuts with no allergies?
How about four points full of drink there?
We can act out your freaky dark fantasies
No jokes, man, I'm dope, man
Pepsi, no Coke, man
Nwayi oma, eziokwu, no soap, man
They tryna bungee jump with no ropes, man
I'm tryna to buy your heart, so what's the cost thing?
With a body so bad like Joselyn
Gorilla love scene, I'ma leave her wild
I'ma put that ass to sleep, Pacquiao
Nde we tenya bin ya (Bring it)
Nge ke oma, this nigga
Guaranteed to be the best she had
I make her bend over while she praciad (Osborne)
[Verse 6: Dr SID]
I'ma make you get loose
Omo, I get screwdriver
My fine boy packaging, see, e no get rival
Dem dey dobale for me
I be point over rival
Dem dey gbadun my P
Dem dey put off dem lighter
[Chorus: Dr SID]
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that I'm sweet like a chocolate
Now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that I'm sweet like a chocolate
And I go make you dey modulate
[Post-Chorus: Dr SID]
Make you dey modulate (Ahn, ahn)
It's true dem sweet like chocolate (Ahn, ahn)
Make you dey modulate; it's true (Ahn, ahn)
It's true that I'm sweet like a chocolate (Ahn, ahn)
Chocolate, true, true, chocolate (Ahn, ahn)
Chocolate, make you dey modulate (Ahn, ahn)
True, chocolate, make you chocolate (Ahn, ahn)
It's true that I'm sweet like a chocolate (Ahn, ahn)
Uploaded by: Precious • Upload date: 12/17/2025
