“Unbeliever” by the Nigerian artist Elestee is a confident and dynamic song that serves as the lead single from her EP, POISN (2023). Elestee essentially tells “unbelievers” that it’s okay for them to doubt her now, as there will be enough time for them to eventually recognize her star power. “Unbeliever” is a powerful, well-produced Afrobeats track that successfully showcases Elestee’s commanding presence and confidence as a rising artist.
[Intro]
(Illuminate)
Oh
[Verse 1]
I be the girl for the corner
Don tey I dey chase, I be forerunner
Carry my cross like Golgotha
Dem pray make I fall down, oluwa cancel them order
Dem no dey telli person
I don learn many big lessons
And I did it wanting very certain
Showers of bigi blessing
Bigi blessing
[Chorus]
I no be unbeliever (Unbeliever)
From the bottom e start (Turn leader)
Oga man no be God o (God e bigger)
Who sing thе gbedu wey burst the spеaker
Badman want make we fall o (Unbelievable)
If at all, if all o (Them no wan believe am)
Say na man wey dey order (God deliver)
I no be unbeliever
Unbeliever, ah
[Verse 2]
I dey pray, you dey say make I no shine? ([?]) Eh
Barney wey dey for her grind
Been waiting for my turn, very patient on the line
See, no mean say you go fit guy me
Na me you wan dey whine ni? (Ni)
Me? Battle tested motherfucker, why me? (Me)
My victory has been written in the fine print
The prophecy will speak until my ashes hit the high sea
And all the ronchos them dem go contact
Unbelievers dem, them go convert
When them see like fifty K for the concert
Numbers multiply every time I thank the Lord, facts
[Chorus]
I no be unbeliever (Unbeliever)
From the bottom e start (Turn leader)
Oga man no be God o (God e bigger)
Who sing the gbedu wey burst the speaker
Badman want make we fall o (Unbelievable)
If at all, if all o (Them no wan believe am)
Say na man wey dey order (God deliver)
I no be unbeliever
Unbeliever, ah
Uploaded by: Enobong • Upload date: 12/16/2025
