This impressive record, “One Day” is one of “Ice Prince’s” best records. This track, released in 2015, is a song of hope for all the real hustlers in and out of the ghetto, praying to see the results of all their hard work and dedication. The creative rapper is promising that, one day, everything will be better.
It ain't about all of that
It's about real life homie yeah
Tmx, yo wadup!
Master, wadup!
Sabi girl wadup!
James wadup!
Aaahn
One day food must come
One day boys must chop
One day yawa must gas
One day rain must drop
One day food must come
All my niggas in the street wey dey hustle I dey pray say
One day boys must chop
All dem bad belle people wey dey yimu I say
One day yawa must gas
And if you know me then you know that I'm a real g hustler
One day rain must drop
Hustler cos you know rain must drop
Said I was born in a city but I represent the ghett
Rep rep represent the ghett
From Surulere to Ojota we be the best
Bad guy we the best
And if I do that thing wey go make you wan dey vex
Wey make you wan dey vex
My brother learn to forgive I sabi to forget
I sabi to forget
I say you looking at me eye and tell me I'm your brother
I'ma hold your back like I do gat no other
I'ma hold you down for the rest of my life
I'ma hold you down for the rest of my life
Looking at me eye when I'm getting more pay
Treat you like a boss nigga f**king rozay
Real nigga shit for the rest of my life
Real nigga shit for the rest of my life
One day food must come
To all my friends and family fans and foes
One day boys must chop
Tobi you know say, Tobi you know say you must to hammer
One day yawa must gas
Olanle pitchman you know its alright (you know its alright)
One day rain must drop
And to IBB salute my G
One day food must come
All my niggas in the street wey dey hustle I dey pray say
One day boys must chop
All dem bad belle people wey dey yimu I say
One day yawa must gas
And if you know me then you know that I'm a real g hustler
One day rain must drop
Hustler cos you know rain must drop
As una dey do that thing wey dey represent the youth
Rep rep rep represent the youth
I want to give a shout out to a super cool cat wey her name be Ruth
Speaker boy
My nigga we kill this shii and we stepping out the scene
See the girl dem a eye a man
Till I drop like I'm a f vixen
While me na chopstix
L z my niggas we steady go higher
Bad man liar see the pants on fire
Rude boy dem a salute my tire
No new friends in my old empire
And shebi I go shout out to oga Bola my G
I nor go forget Oloja wey dey represent the boy in abuja I see
My nigga I see
One day food must come
Ayaga yagayay ayagayagayo oh nana
One day boys must chop
To my choc city fan Uncle Paul I salute you nanana
One day yawa must gas
And if you know me you go know say Dj Caise na my real G
One day rain must drop
Cause you are hustler and e go rain noni hustler
One day food must come
All my niggas in the street wey dey hustle I dey pray say
One day boys must chop
To t-co and General gotta put me loud and calm
One day yawa must gas
And if you know me you go know say . Na my real G
One day rain must drop
Pk stop my stop my nigga
Gbuum
Uploaded by: Itoro • Upload date: 10/24/2025
