Kizz Daniel keeps things light and playful in “Find A Bae”, talking about the wild ride of family pressure, society’s expectations, and the whole mission to “find a bae.”
The song’s fun, but it goes deeper too, showing how love gets shaped by the people around us and what’s going on inside our own heads.
The beat feels breezy, and the lyrics? Super relatable, especially if you’ve ever tried to figure out relationships in the middle of all that noise.
See lyrics
[Intro]
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
[Verse 1]
I'm almost 30, mumsy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cookin', yeah, yeah, yeah
I don't know mumsy
O madun, o madun ki ma ri
I like anythin' wey get bakasi
Moni popcy mofi jo, kos'omo ele
[Pre-Chorus]
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
[Chorus]
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae oh
Tobi, don't rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four
[Verse 2]
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
'Till I travel to Baghdad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
[Pre-Chorus]
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
[Chorus]
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Uploaded by: ifesonye • Upload date: 11/13/2025