The album kicks off with “Jaho,” where Kizz Daniel rides a wave of pulsing percussion and bright Afro-pop energy. He shouts out grace and perseverance, hinting at something spiritual without letting go of that feel-good groove.
The song is all about knowing your worth, counting your blessings, and pushing through tough times. There’s a bit of worship in there, but it’s wrapped in catchy pop. Right from the start, he sets up “love” as something you feel and something you chase.
See lyrics
Vado, vado
(DJ Coublon)
Alleluia o o
Krrii
(Jaho jaho)
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When them say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
...
Uploaded by: ifesonye • Upload date: 11/12/2025