“Never” dives into heartbreak and regret. Kizz Daniel’s voice carries the weight of loss, floating over a melodic Afrobeat backdrop. He sings about love slipping away, and you can feel the vulnerability in every line.
It’s personal, raw, and hits home for anyone who’s ever loved and lost. The track turns pain into something beautiful; something you can’t help but relate to.
See lyrics
[Verse 1]
People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I’m still alive
And I appreciate baba God day by day
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
[Chorus]
Never (Never)
Never will I ever fuck up (Never will I fuck up)
If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye)
And if you fuck up, na you fuck up still
See upcoming pop shows
[Verse 2]
Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana, go meet Abena (Maza)
Abena roll up for me, dagbana
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
[Chorus]
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
Uploaded by: ifesonye • Upload date: 11/17/2025