In the Omo Mi track, Mohbad poured his heartfelt ode to his partner, marking a shift from the street braggadocio to genuine emotion. He affectionately calls her “Omo Mi” (My Girl) and paints a vivid picture of a deeply reciprocal relationship. Mohbad emphasizes their mutual support through a clever metaphor: “When she’s off, I be her battery, when I’m down, she be my chargie.” It’s a testament to a love that runs deeper than his fame, one that began back in his neighborhood.

"Omo Mi"
Imole
(Ye-ahh, ye)
She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my area (uh)
E dey make me sick like Malaria
Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l'odo yen (oh)
Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja pa t'oma wun mi)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
She lie down, melo, tete-te
Give me Vybz like cartel
High me like Martell
Many of my shit, she accept
Olohun, ma je a te
In the worst time she say I'm the best
If I para, she go follow vex
Many many things but make I rest
Make I tell you story (story)
Many bad things she dey do me oh (mm-mm)
Many bad things I do her too (mm-mm)
Mo kon follow oro inu Bible
"T'oba gba e l'eti otun, ko ko t'osi si"
"Love your neighbor as you love yourself"
So, I love her the way I love myself
Ja mi, my brother, I no fit trust myself, uh
Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l'odo yen (oh)
Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé (mo le ra Rosé)
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
Omo mi oh, omo mi oh (omo mi oh, omo mi oh)
Oleku, oleku (oleku, oleku)
Nkwobi oh, Nkwobi (Nkwobi oh, Nkwobi)
O l'oyin oh, o l'oyin (o l'oyin oh, o l'oyin)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote (mo le pa Titus, mo le pa Kote)
I no dey club but, mo le ra Rosé (I no club but, ra Rosé)
When she's off, I be her battery (when she's off, I be her battery)
When I'm down, she be my chargie (when I'm down, she be my chargie)
When I'm down, she be my chargie
(Boombah)
Uploaded by: Abigail • Upload date: 10/21/2025
More Songs by Mohbad
PARIWO
Mohbad, Bella S...