Named after the biblical prophet, “Habakkuk” is a sincere, prayerful track about keeping faith and trusting the process, even when life feels uncertain. Monaky teams up with Morrelo for a soulful duet over a gentle, moving beat. The message is simple and powerful: stay cool, and everything will clear up in time. Morrelo’s voice adds a lovely contrast to Monaky’s baritone. Habakkuk is a truly honest and motivational song, proving that the album, Candor, is not just about romance, but also spiritual depth.
[Verse 1: Monaky]
As I dey waka this trail
Pray make I no see quanta
Pray make I no see wetin no dey palash
Goodness and mercies follow me up and down, 'cause life nawa
Some yarn opata, talk say stammerer no go say baba
Better reminder to further push the plan
Na bad worker man dey carry blame cutlass
Jump am pass
[Chorus: Monaky]
Tell 'em everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline, (It can only) get better like old wine
(E go come)
Everything na time, timе, time, time
Can’t hurry the timеline, it gets better like old wine
(E go come)
[Post-Chorus: Morrelo, Monaky & Morrelo]
Yeah, yeah
E don tey wey I realize, everything dey clear in time
See to reason no be crime
Wetin dey my mind, no be any man concern
Your 6 fit to be my 9
Make you no go look my time
Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time
[Verse 2: Monaky]
Oya make I give you some instances
Everybody approach am differently
I fit get hotel make you get Bentley, priorities
Nobody be lazy person
Fist ever ready be like praying mantis, eh-ehn
Me and you dey talk the same thing
I say na Father, you say na Catechist
[Chorus: Monaky]
Tell 'em everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline
It gets better like old wine
(E go come)
Everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline, (It can only) get better like old wine
(E go come)
[Post-Chorus: Morrelo]
Yeah, yeah
E don tey wey I realize, everything dey clear in time
See to reason no be crime
Wetin dey my mind, no be any man concern
Your 6 fit to be my 9
Make you no go look my time
Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time
Uploaded by: Blessing • Upload date: 12/1/2025
More Songs by Monaky
Burning Bu...
Monaky, Lil Kes...
