“MAGICIAN” is a celebratory song by talented vocalist “Morravey” and the Prince of Afrobeat, “Davido.” The beats are composed for gyrating and exciting African dances and they are quite hard to resist. Flowing with the high energy of the production, the artistes sing about their magical effects on crowds.
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up
Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me.
Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/26/2025
More Songs by Morravey
In The Gar...
Davido, Morrave...
