Nigerian rap icon and YBNL Nation boss Olamide delivers the deeply introspective masterpiece “Hasibunallah” from his chart-dominating “Olamidé” album. The Arabic-titled track meaning “God is sufficient for us” explores faith, resilience, and divine trust through beautifully stripped-back instrumentation and haunting vocals. This compelling spiritual anthem highlights Olamide’s exceptional artistic depth while currently ranking in Nigeria’s streaming Top 10.

[Verse 1]
Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ
Them say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe ń bẹ
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
If them no fit cope then na their problem
Things I labour for I must enjoy them
Anyone wey dey eat, make you join dem
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Ope l'ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o
[Chorus]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
See upcoming pop shows
Get tickets for your favorite artists
You might also like
Prelude
Olamide
Billionaires Club
Olamide
Luvaluvah
Olamide
[Verse 2]
No dey force you to understand me
How can you do when I'm outstanding?
The file is bigger than your bandwidth
Can't download not withstanding
Billion dollar, finna count it
You nor see the dream when I plant it
They say the money raining, me I pack it, oh
Young Aliko Dangote in transit
[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Ope l'ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o
[Chorus]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
[Outro]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
Uploaded by: Ene • Upload date: 7/8/2025