Omawumi’s “Stay Alive” is an inspirational mid-tempo Nigerian song from her album The Lasso of Truth, encouraging listeners to stay positive and take life easy (“jeje”) in the midst of hardships, emphasizing that everyone gets their turn and things will get better, with a classic music video that showcases her vocal range and strong message.
Jeje laiye Jeje laiye
Jeje laiye Jeje laiye
Jeje laiye Jeje laiye
Jeje laiye Jeje laiye
No be today
We don tey on top this matter
So everyone knows times are hard oh uh uh
You make plans and e scatter
Your dreams shatter
You won't be the first one to see what you've seen
Or be in the places you've being
So take am suffri o
Cause you only live
You only live once
Na who dey alive na him dey work o
Na who dey alive na him dey chop o
Na who dey alive na him dey love o
Jeje laiye jeje laiye
Stay alive ah ah jeje laiye
Stay alive ahah ah jeje laiye
Stay alive ah ah jeje laiye
Stay alive jeje laiye
Stay alive jeje laiye
No be today eee
You know say life na turn by turn
Every dog get him day ha
God does not sleep and he will make a way
Your sun would soon rise
And the tears in your eyes
Will be wiped as you look to the sky
So take am jeje o
And take this life one step at a time
Na who dey alive na him dey work o
Na who dey alive na him dey chop o
Na who dey alive na him dey love o
Jeje laiye Jeje laiye
Stay alive jeje laiye stay alive jeje laiye
Stay alive jeje laiye stay alive jeje laiye
Stay alive jeje laiye stay alive jeje laiye
Stay alive jeje laiye stay alive jeje laiye
Stay alive jeje laiye
We've got you jeje laiye we've got you stay alive jeje laiye
Yea eh yea yea jeje laiye
Uh uh uh oh oh oh jeje laiye
Jeje laiye
Jeje laiye
Jeje laiye jeje laiye jeje laiye
Jeje laiye
Jeje laiye
Jeje laiye
Jeje laiye
Jeje laiye jeje laiye jeje laiye jeje laiye
Uploaded by: Enobong • Upload date: 12/11/2025
