Omawumi Released “The Matter” in Her Album Timeless
Omawumi’s song “The Matter” is a reflective, soulful track from her 2017 album Timeless, where she uses the phrase “the matter” to question life’s situations and call for serious engagement with issues, urging listeners to consider their roles and decisions, featuring rich instrumentation and her signature powerful vocals.
See lyrics
verse
I think it's something we should talk about
No need to hush it up, just say it loud
If you don't like it, you can shove me out
But listen then perhaps you'll come around
Violence and tragedy dey wack about
The rich dey stand, the poor are falling down
Which guarantee say e go turn around?
And na which side you go dey?
pre-chorus
Say this one e pass me, I dey weak every day
Are we getting better or worst every day
chorus
Wetin you think for this matter?
E better make we stand than to scatter
Had e been we no stand by each other
Na where we for dey?
Na me and you naim be oga
Together we fit rise to be greater
Had e been we no stand by each other
Na where we for dey? Eh
verse
What are you saying? Are you coming out?
Ooh-ooh
Now you might say, "What is she talking about?"
You can't deny that you don't know it now
It's in your schools, it's in your playing ground
It's in your country, trench yourself, no doubt
The lonely orphan who lost everything, oh
That country's chaos caused by some within, eh
What will you do? Are you contributing?
Or will you sit back and say
pre-chorus
This one e pass me, I dey weak every day
Are we getting better or worst every day
chorus
Wetin you think for this matter? Oh
E better make we join than to scatter, yeh
Had e been we no stand by each other, oh
Na where we for dey?
Na me and you naim be oga, oh
Together we fit rise to be greater, yeah
Had e been we no stand by each other, oh
Na where we for dey? Eh
bridge
Now you know as I know
We no fit deceive ourselves any longer
You can do, so can I
So join your hands with mine, let's go, oh
chorus
Wetin you think for this matter? Oh
E better make we join than to scatter, oh
Had e been we no stand by each other, yeah
Na where we for dey?
Na me and you naim be oga
Together we fit rise to be greater
Had e been we no stand, yeah
Na where we for dey?
Yeah, yeah, yeah
Uploaded by: Enobong • Upload date: 12/12/2025