Imagine you’ve just achieved a major win, and suddenly, all the people who doubted you are loud with their unsolicited opinions. The song translates roughly to “You are crazy” or “You are mad,” a clear message that he doesn’t care what detractors think. Built on a hard-hitting, aggressive Afro-fusion beat, this track is packed with the raw energy needed to dismiss unsolicited opinions and affirm self-belief. Stream “You Dey Mad” right now and turn up the volume on your self-confidence!
[Intro]
Attifaya
[Pre-Chorus: Reekado Banks]
You no get 1 million you dey tell your neighbours
Say you get 10 million
You dey mad
To those people wey dey call my phone
Anytime wey the money don show
E be like you dey mad
You never buy Okada
You dey curse who drive Range Rover
You dey mad
Dem wan show me how I go live my life
E be like you dey mad
[Chorus: Reekado Banks]
E be like dem dey mad o
Dem dey mad oo
Dem dey mad oo
E be like dem don use madness do you
E be like you dey mad
E be like dem dey mad o
Dem dey mad oo
Dem dey mad oo
E be like dem don use madness do you
E be like you dey mad
[Verse 1: Reekado Banks]
You no fit ell me say
Me I no go flenjor
Areeky baby o
I just dey live my life o
Me I no like pressure
I kill one show for another time zone
In case you never know
I just dey stack my doe
Get your own no dey bother my soul
E be like you dey mad
[Pre-Chorus: Reekado Banks]
You no get one million
You dey tell your neighbours
Say you get 10 million
You dey mad
To those people wey dey call my phone
Anytime wey the money don show
E be like you dey mad
You never buy Okada
You dey curse who drive Range Rover
You dey mad
Dem wan show me how I go live my life
E be like you dey mad
[Chorus: Reekado Banks]
E be like dem dey mad o
Dem dey mad oo
Dem dey mad oo
E be like dem don use madness do you
E be like you dey mad
E be like dem dey mad o
Dem dey mad oo
Dem dey mad oo
E be like dem don use madness do you
E be like you dey mad
[Verse 2: Attifaya]
Who get ear make ear so
Many things e don dey happen
Wey me no fit understand o
Be like people don dey mad
If I hear say
I know wan hear say
No dey tell me
No dey whine me
You dey mad
Dem wan show me how I go live my life
E be like you dey mad
[Chorus: Reekado Banks]
E be like dem dey mad o
Dem dey mad oo
Dem dey mad oo
E be like dem don use madness do you
E be like you dey mad
E be like dem dey mad o
Dem dey mad oo
Dem dey mad oo
E be like dem don use madness do you
E be like you dey mad
Uploaded by: Ene • Upload date: 1/27/2026
More Songs by Reekado Banks
Biliki
Reekado Banks, ...
Oroma
Reekado Banks, ...
2WFL
Reekado Banks, ...
Ozumba Mba...
Reekado Banks, ...
My Woman
Reekado Banks, ...
Ozumba Mba...
Reekado Banks, ...
