Some attractions are not meant to be pursued; some are to be admired from afar; going closer will only reveal their danger and mystery. Red typically alerts as a stop or danger zone, and “Red Potion” signifies being completely overwhelmed or caught in a woman’s spell. Rema knows this but dives in anyway on his “Ravage” EP. He describes being locked in before even saying hello, overwhelmed by her presence and unable to resist. Lock in on this moody, seductive piece, “Red Potion” by Rema.
[Intro: Rema]
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger
[Chorus: Rema]
Gunshot from bumshort, iye (Killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh)
Me sef, I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha
[Refrain: Rema]
Baby, I need your love
Kirikiti-uh
[Verse 1: Rema]
I tell her make she bring her friends, but she bring five minus one
She wanna—, she wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry, crеate situation, wey e bе say, me, no carry am (Carry her own wahala)
(Shhh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your Kitty-Kat
[Refrain: Rema]
Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
[Verse 2: Rema]
You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you no— (E shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (Wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki)
[Chorus: Rema]
Gunshot from bumshort, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le)
Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef, I never talk, "What’s up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh)
Me sef, I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha
[Outro: Rema]
Baby, I need your love
Uh-uh
Uploaded by: Ene • Upload date: 2/4/2026
