“Rexxie,” “Eltee Skhillz,” & “Liya” are determined to party and have the time of their life in their new song, “For My Head.” They decide to throw a very exciting party and bury themselves in the drinks and hot tracks that will be played. They intend to dance the night away.
I no sey everybody get e own trouble
E go better for you, better dey for you
And when the money enter, shea we go bubble
Me I there for you, better dey for you
Omo, as we enter
Party scatter
People gather.
No promoter
No reason dey matter
Come together, make we vibe
Everything go dey alright
We go celebrate tonight
Yeah-ya, yeah-ya
Gbedu dey my mind
Yeah-ya, yeah-ya
We go shayo all night long
Yeah-ya, yeah-ya
When we party, dem go know
Yeah-ya, yeah-ya
Make dem put am (for my head, for my head, for my head)
Make dem give me d martell (d martell, d martell)
Play some good song (for my head, for my head, for my head)
Make dem put am (for my head, for my head, for my head)
Make dem put am (for my head, for my head, for my head)
Make dem give me d martell (d martell, d martell)
Play some amigo (for my head, for my head, for my head)

Big vibes, yanga
Big vibes, big vibes
Uploaded by: Itoro • Upload date: 12/15/2025
More Songs by Rexxie
Bank Alert...
Ice Prince, Rex...
Bank Alert
Ice Prince, Ski...
E DON STIL...
Rexxie, Tega bo...
I LOVE YOU
Rexxie, Bad Boy...
IF I DIDN’...
Rexxie, Taves, ...
KEKE
Rexxie, Reekado...
MORE MONEY
Rexxie, Aguero ...
GINGER
Rexxie, Camidoh...
ROCK IT
Rexxie, BhadBoi...