After chasing money, “Gangsta” changes the story to love. This smooth Afroswing track shows Seyi Vibez’s softer side as he sings about falling deeply in love, even as a ‘ghetto boy.’ The song is a romantic promise, where he declares his strong devotion and dedication to his lover. It shows that even a street star can have a simple, true heart. Feel the genuine emotion, listen to this perfect date-night song now
"Gangsta"
(Run, run)
(Queisamonsta y'all)
Never met a girl like you for my life
Say, I no fit lie, I dey trip for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki'gbe o wa'le
So, I give her the gangsta style
When she no fit tell me "Bye-bye", ay
Girl, I no fit lie, yeah
Melanin, so fine, yeah-eh
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K'alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
Bawo n mo shey shee, I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love
Love of my life, afi wo nikan
I swear to God, wetin you give me chop?
Like popo, kofe je kin lo
K'oto jade, baby, je kin mo
Anything you want, I go give you more
And, anyhow e be, baby, je kin gbo
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K'alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
(Vibe boy)
Monalisa, ah
Girl, you make me shiver, ah (ah)
International or local?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
Uploaded by: Abigail • Upload date: 10/30/2025
More Songs by Seyi Vibez
Feel Alrig...
Davido, Ice Pri...
Eme Boyz
Wizkid, Skales,...
