Skales’ “Jogodo” is a fun, lively track that gets you moving from the first beat. Skales brings his energetic style with catchy lyrics that focus on having a good time. The upbeat rhythm makes it perfect for parties and celebrations. With its playful vibe, “Jogodo” invites everyone to dance and enjoy life. It’s all about embracing joy and living in the moment!
Fine girl move your body now
Wobi this, wobi that move your body now
Fine girl move your body now
See the cars, see the girls
Move your body now
Everybody don jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Oya see its jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
For the streets dem jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Inna the city jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Degedege denge denge (3x)
Degedege denge pose
Degedege denge denge (3x)
Degedege denge pose
Kilo kpe, heh kilo carry
This thing wey you gbe
Make me want am dari
Pass me the mic and watch me shut it down
(shut it down)
Now we dey run these streets
We own the town
Everybody don jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Oya see its jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
For the streets dem jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Inna the city jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Degedege denge denge (3x)
Degedege denge pose
Degedege denge denge (3x)
Degedege denge pose
Dem go pose
Dem go dey denge
Dem go dey waka kurikere
Go dey denge
Dem go pose
Dem go dey denge
Dem go dey waka kurikere
Go dey denge
People wey dey dull
We dey pay dem no mind
Heh pay dem no mind
You only live once oh my brother no time
No I say my brother no time
Oh my God
Oh oh my God oh
See turn up, plenty turn up
Everybody don jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Oya see its jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
For the streets dem jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Inna the city jogodo
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Degedege denge denge (3x)
Degedege denge pose
Degedege denge denge (3x)
Degedege denge pose
Fine girl move your body now
Wobi this, wobi that move your body now
Fine girl move your body now
See the cars, see the girls
Move your body now
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Hey ah eh
Gbangba dogbagbadin eyo
Gbangba dogbagbadin eyo
Everybody don jogodo
Jogodo
Jogodo
Jogodo
Uploaded by: Blessing • Upload date: 12/15/2025
More Songs by Skales
Tatabara
Ice Prince, Ska...
Emergency
Runtown, WizzyP...
I LOVE YOU
Rexxie, Bad Boy...
No Regrets
Skales, Aramide...
Pressure
Skales, Tiwa Sa...
Anymore
Skales, Dapo Tu...
