Confam by Spinall featuring King Promise is a sweet, mellow track that focuses on tenderness and smooth expression. Spinall builds the song on soft drums and a warm bounce while King Promise delivers clean vocals that sit perfectly in the mix. When the song title, Confam, returns in the flow, it reminds you how gentle the track feels from start to finish. The sound is calm, steady, and confident, giving listeners a relaxed tune that works for slow mornings or quiet night drives.
[Instrumentals]
I confam
I dey confam
Make i confam
Dj spinall again oo
King Promise
Baby girl you so fine
This your body make me go mad
Shut of my mind o
Burst all my brain o
Odoyema girl you so tight
Odowuye wey dey blow mind
You shut off my mind o
Burst all my mind o
Ti odoyewe
Make I confam
Make we dey fam
Make we dey longer
so so enjoyment
Na correct o
Na correct o
EHHHHHehh
Make I confam
Make we dey fam
Everyday fam
Everyday longing
So so enjoyment o
ooooo Youre correct o
Confam confam wetin you drink
Wetin you dey drink
Wey dey make me confam
10 bottles on me confam
Say e go pain dem oo
On dem
Put you in a Loius V on them
So Make i confam
Make I confam
Make we dey fam
Everyday fam
Everyday longing
So so enjoyment o
You're correct o (2x)
[Instrumentals]
Dj Spinall again
Dj Spinall again oo
King Promise
Vibes
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/26/2025
More Songs by Spinall
Tight
Reminisce, Kayo...
Why
Reminisce, Oxla...
Olu Mainta...
Reminisce, Powp...
Shina Pete...
Reminisce, Mohb...
E.N.K.R (R...
Reminisce, Ycee...
